0
Why some ladies too dey form? As dem dey form reach, nah so some Smellos guyz go dey trip for dem.

My Experience

E get one Lady for my department wey dey claim ajebo. One day for skul dat kind 7:30 am we were having early morning lecture, eventually She started feeling feverish and waz about throwing up wen I decided to accompany her outside. my broda wen we comot outside I waz
expecting her to at least vomit something like tea and bread bcoz of whom She normally claim to be and for the fact say na early morning, but to my suprise She waz busy vomiting
garri and groundnut. wetin com pain me pass be say She still dey dia dey talk “ah ah dis can’t be ” I said wot do u mean, She said “dis is not wot i ate dis morning b4 coming to skul na”# Vex don catch me, I just leave am for there make she Vomit her Intestine..

Post a Comment

 
Top